Amebor Talk

Thursday, May 23rd

Last update05:41:29 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Terry G and Fiancee Expecting a Baby

ADVERTISEMENT

Terry G and Fiancee Expecting a Baby

Share

Terry G and Fiancee MimiJuicy gossip says Terry G and his UK based fiancee, Mimi Omeregbe are expecting their first baby soon.

Terry G had earlier knacked his fiancee akpako, currently she is six months pregnant. Further gist goes on to say that Terry G and the Edo State babe are planning a wedding after she puts to bed.

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
-4 #1 hamdallah 2012-05-29 22:30
Mscheeeew
Quote
 
 
-3 #2 Sam 2012-05-29 22:42
Story
Quote
 
 
-2 #3 cjmama 2012-05-29 22:47
Anoda mad citizen is bout comin, naijeria I sori 4u
Quote
 
 
+1 #4 tee why 2012-05-29 23:12
✽ℓ☺ℓ✽✓ ,dt 1 sef D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣ ̣̥
Quote
 
 
-2 #5 mildred 2012-05-29 23:21
Why not wed her before d baby comes
Quote
 
 
-3 #6 Freedom 2012-05-29 23:21
Shai! She resemble okpetù :-x
Quote
 
 
-2 #7 hilah 2012-05-29 23:23
Rubbish talk mtcheeww not in d mood abeg
Quote
 
 
-3 #8 Okeybright 2012-05-30 01:49
U don knack am apako abi u get mouth bt u dey [****] up oo o u 4 wed am b4 u start to knack ur apako lolz
Quote
 
 
-2 #9 Chizzy angel 2012-05-30 04:37
Na wa oh so person wei fit consider that mad guy for marriage dey this world.... He is too regged to even his parents....his popsy na pastor....why is it dat na pastors children dey bad pass..pls somebody answer me
Quote
 
 
+2 #10 bomsy 2012-05-30 05:48
Am so hapi 4 terry G mayb d guy fit change wen d baby cums nobody can tel so u guys should stop dis talk?
Quote
 

Add comment